Double Double

Life is perfect to people
when u have a big smile
but nobody knows the pain
you’re feeling inside
rejection and heartbreak
the tears we cry every night
but u cam through for me
Miracles happened
when I call on your name.
The Name that I run into
and I am safe
that man name, Jesus
He has done it again.
So I go gather everybody say.

where dem dey (where dem dey)
where dem dey (where dem dey)
where dem dey ooo
Make una come see oooh
My testimony done show
double-double don show

This joy that I have
double-double
peace within me
double-double
overwhelming love
double-double
with unlimited favour
your supply all my needs
double-double don show

Halleleleluya

The joy that I have
peace within me
oooh favour, healing
everything that I need
you supply
double-double don show

According to your riches in glory
I am walking in victory
make una come see oooo